Every day people dey ask me for WhatsApp, "Uwa, wetin be this Lodpost wey you dey post?"
Make I explain am for you today, simple simple, no big grammar.
WETIN BE LODPOST?
Lodpost na website wey dey pay writers. You write story, people read am, Lodpost go pay you for views.
No be like Facebook where you post for free and you get only likes. For Lodpost, views na money.
My own example: I get 114 views, I get $0.719. Small, but na real money.
HOW E DEY WORK? 3 STEPS ONLY.
STEP 1 - CREATE ACCOUNT FREE
Go to Lodpost, create account. E free, no money to join. Use my link, I go help you:
https://lodpost.com/ref/uwa1234
STEP 2 - WRITE YOUR STORY
Write wetin you know. Your life story, your school story, how you dey hustle, wetin you sabi. People love real story pass copy and paste. Write am for your Notes App first, then copy am enter Lodpost.
STEP 3 - SHARE YOUR LINK
After you post, carry your link go WhatsApp Status, Facebook, TikTok. When people click and read, your money go dey grow.
HOW MUCH DEM DEY PAY?
E depend on views. If 1 Million people read your story, you fit get $6,307. Na my target be that.
You no go get am for 1 day. But if you post 1 every day for 30 days, you go see difference.
WETIN YOU NO GO DO?
No go copy another person story word for word. Lodpost go know, dem go block you.
No go use VPN. Dem go block you.
No go beg people to click 100 times. 1 person, 1 view.
MY ADVICE
Start today. No wait for tomorrow. Your phone na enough.
I be Uwa. I start with $0.719 from 114 views. My target na $6,307 from 1 Million views.
If you want make I guide you free, join with my link:
You must be logged in to post a comment.