Journey of love vs journey of transport fare

POV: He just said "Baby let's start the journey of love" 💕

 

Me:Oga  journey dey o, but transport fare no dey 🥹 Plus bandits dey road, make dem no kidnap me on the way to love 😂

 

Lodpost, make una judge: Na wisdom or na broke-ness? 😭

 

Tag that your friend wey dey use "I no get money" cancel date 😂

 

Una excuse nha which one? 😂

 

#lodpost #relationship #nigerianmen #brokebutwise #journeyoflove

Support the Writer

Enjoyed this article? You can support the writer with a voluntary donation.

Your donation supports Afees Aliyat Abolaji

Minimum donation: $2.00   •   90% of the donation is allocated to the writer after the LodPost commission.

Enjoyed this article? Stay informed by joining our newsletter!

Comments

You must be logged in to post a comment.

About Author